L.A.X Ft 2Baba – Gobe Lyrics

L.A.X – Gobe ft. 2Baba
L.A.X – Gobe ft. 2Baba

L.A.X Ft 2Baba – Gobe Lyrics

Download : L.A.X Ft 2Baba – Gobe

Ebelebe gobe ti sele oh oh, ebele gobe ti sele no no, ebelebe gobe ti sele oh oh, ebele gobe ti sele no no

And I dey talk to Nneka, talk to Amaka, which one I go choose and I dey give Nneka, give Amaka make I no go lose
And I dey follow other girls oh and I dey do this girls oh, Folake get belle, Anita comot belle, so Wetin I go o

Baby na you give me one chance oh, I know say I dey fuck up all the time oh
Baby no be lie, no be lie oh, I know say I don give plenty girls
And cos of the Lagos weh we dey oh, I know say I don give all your friends oh oh
Na this night, this night oh, I confess to you my girl oh

And I dey talk to Nneka, talk to Amaka, which one I go choose and I dey give Nneka, give Amaka make I no go lose
And I dey follow other girls oh and I dey do this girls oh, Folake get belle, Anita comot belle, so Wetin I go o

Ebelebe gobe ti sele oh oh, ebele gobe ti sele no no, ebelebe gobe ti sele oh oh, ebele gobe ti sele no no
Ebelebe gobe ti sele oh oh, ebele gobe ti sele no no, ebelebe gobe ti sele oh oh, ebele gobe ti sele no no

Na me only want Funke, na only me want Chidera acting like the only superman in the area, anything weh wear skirt weh fine I go follow am
And now I say, confusion break bone eh, yeparipa eh, I wan eat my cake still hol another one, egbami eh

I talk to folake, I talk to Amaka which one I go choose, I dey give Nneka, give Debola, make I no go lose
And I dey follow other girls oh and I give dem well, Oliver Twist dey learn for my matter, Wetin I go do omo ele too yapa

Ebelebe gobe ti sele oh oh, ebele gobe ti sele no no, ebelebe gobe ti sele oh oh, ebele gobe ti sele no no
Ebelebe gobe ti sele oh oh, ebele gobe ti sele no no, ebelebe gobe ti sele oh oh, ebele gobe ti sele no no

Must Check Posts

Skales – Oliver Twist Lyrics

Yemi Alade – Remind You Lyrics

Mz Kiss – Oluwa Wetin Dey?

Jamie

Call the classic man on +233542793417

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Related Articles

Back to top button