New

Lyrics : Davolee x Zlatan – Lock Up

Lyrics Davolee x Zlatan – Lock Up
Lyrics Davolee x Zlatan – Lock Up

Lyrics : Davolee x Zlatan – Lock Up

Download : Davolee x Zlatan – Lock Up

Intro
Ibile
They call me Davolee
Its new nation music

Tan ba ti gon pa s’enikan
Te ba tu gapa s’enikan
Olo un gara si angeli won
Soundcheck

Pre Chorus
Na money dey ginger me
Na money dey ginger me
Na money dey ginger me
Na money dey give me energy (Jo’mo)

If you know wetin I know
You for no reason me
You for no ri temi ro rara
You for no reason me
If you see wetin I see
You for no reason me (Ayiiii)
You for no ri temi ro rara o
To avoid see finish (Jo’mo)

Chorus
You lock up on me, I lock up on you na banbashi (Banshi)
You lock up on me, I lock up on you na banbashi (Banshi)
You lock up on me, I lock up on you na banbashi (o dabo)
Cause I am very plain
Me I’m very plain white Handkerchief

Verse
Won ni kin double hustle mi
Won ni kin fi okan kun keji
Won ni ki fikan kun iketa
Won ni kin fuel muscle mi
I come dey grind like say I owe Nigeria money everyday
Person wey get ulcer dey fast and pray, its very delicate

Won ni kin duro mo duro
Won ni kin gbese mo gbese
Won ni kin gbe body mi o
Won ni kin gbera mo japa
Won ni kin duro mo duro
Won ni kin gbese mo gbese
Won ni kin gbe body mi o
Won ni kin gbera mo japa

Pre Chorus
Na money dey ginger me (Ginger!)
Na money dey ginger me (Ginger!)
Na money dey ginger me
Na money dey give me energy

If you know wetin I know
You for no reason me
You for no reason me
You for no ri temi ro rara
You for no reason me
If you see wetin I see you for no reason me
You for no ri temi ro rara o
To avoid see finish

Chorus
You lock up on me I lock up on you na banbashi
You lock up on me, I lock up on you na banbashi
You lock up on me, I lock up on you na banbashi
Cause I am very plain
Me I’m very plain white Handkerchief

Verse
Ibile Kapaichumarimarichopaco
Ayiii ayi ayi
Won ni kin kowa mo kowa
Otun ya won ni kin japa
Ewo awon tofe help mi
Ewa so ti re yin ni

Oosha bo le gbemi dakun fi mi le mo sewa o
Tin ba lo’wo designer le’ni mo mara lola
Won ni ma de ile wa mo
Won ti foju di pe ko le gbera mo
O ti gbera ni sin o ti gbera tan
Obe ti jina awon weyrey fe yo abo

Wo! Ileka je kin fun won fobaje
Awon tan duro ki ti wa baje
Won te pause Jesu te play
Kan ko’wo le wa lori won contemplate

Pre Chorus
Na money dey ginger me (ayi)
Na money dey ginger me
Na money dey ginger me
Na money dey give me energy

If you know wetin I know
You for no reason me
You for no ri temi ro rara
You for no reason me
If you see wetin I see
You for no reason me
You for no ri temi ro rara o
To avoid see finish

Chorus
You lock up on me, I lock up on you na banbashi
You lock up on me, I lock up on you na banbashi
You lock up on me, I lock up on you na banbashi
Cause I am very plain
Me I’m very plain white Handkerchief

Outro
Cheqwas on the mix
They call me Davolee
Davolee Emini Davo beast

Jamie

Call the classic man on +233542793417

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Related Articles

Back to top button