Lyrics : Wizkid – Ease Your Mind

Wizkid – Ease Your Mind (Prod By Kel-P)
Wizkid – Ease Your Mind (Prod By Kel-P)

Lyrics : Wizkid – Ease Your Mind

Below is the official lyrics to Wizkid’s new song tagged “Ease Your Mind”.
Read and learn.

Download : Wizkid – Ease Your Mind

Many things don really open my eyes
Many things don happen wey don open my mind
Things don happen for my life, we make me realise
Say, many things go happen, and it’s real fine
Never let the small talks but the money get to me
I dey work, I dey pray, omo nothing worry me
I put my body on my grind, let the money control
Say, my sound dem dey buzz, e get up on their jaws

Some days, it fit be lie sey your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like sey your light no come
Just ease your mind
You know sey, this life na turn by turn
When your time come, my brother
No go gone
When your thing come, my brother
No go rush
Just ease your mind

Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah

Looking at my past, I’m glad it’s over
Steady I dey steady thank Jehovah
Now I got some likkle ice in my soda
And I pour some more ice, it made me colder
See the music take me places even man never rate
Wey dey make the girls and ladies dem dey love up on me
See starboy dey here, where the men dey here?
And the kele and the girls, all of them dey here
Some days, it fit be lie sey your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like sey your light no come
Just ease your mind
You know say, this life na turn by turn
When your time come, my brother
No go gone When your thing come, my brother
No go rush
Just ease your mind

Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah

Mix Monster

Jada Kingdom – Heavy

Orezi – Maza Maza (Prod By Mystro)

Jamie

Call the classic man on +233542793417

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Related Articles

Back to top button