Ayra Starr – Sability Lyrics

Sability Lyrics By Ayra Starr

Ayra Starr – Sability Lyrics

Ayra Starr – Sability Lyrics. Browse through the lyrics to “Sability” mp3 download song from sensational Nigerian singer/songwriter, Ayra Starr to help you sing along any time you hear this song playing.

ALSO CHECKOUT : Polo G Ft Future – No Time Wasted Lyrics

Sability Lyrics By Ayra Starr

E le oh
Dey greet everybody for here oh
Padi jo sé sé pele oh
Mo ti so fun won tele oh

Belle oh
Deliver like I get belle oh
Them say I Dey go cele oh
Them say I Dey go cele oh

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweet passi, amala ketu

Shinji kagawa
Jesu kristi loba wa
Gat dem falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Sabi o
Oooo
Sabi o
Oooo
Sabi o
Oooo
Sabi o
Oooo
oni reason
oni reason
why dem dey call me oloyin

while you beefing
i’m still leading
kill anything i no fit miss

you no go fit in my shoes
high fashion Jimmy Choos
wanna sip some gin and juice
tomorrow, will be okay

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweet passi, amala ketu

Shinji kagawa
Jesu kristi loba wa
Gat dem falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Sabi o
Oooo
Sabi o
Oooo
Sabi o
Oooo
Sabi o
Oooo

Jamie

Call the classic man on +233542793417

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Related Articles

Back to top button